Senior Man

Ghetto Vibes: 2tight's Senior Man Unveils the Essence of Gidi Nights
Be the first to rate this song

Lyrics

Everything cool!

Expressing contentment or satisfaction.

Weyda na shayo or na jedi

Mention of alcohol or traditional herbal drink (jedi) in a casual manner.

All my people them like to dey party

Referring to the enjoyment of parties by the speaker's group.

No be only me geti problem

Acknowledging that everyone faces challenges, not exclusive to the speaker.

Me too me i like to dey Jolie

Expressing the speaker's enjoyment of a glamorous lifestyle.

Na me ghetto hero wey you know

Identifying the speaker as a hero in the ghetto (low-income area).

I give my people song wey dem love

Stating that the speaker provides beloved songs for the community.

You know no be joke o

Emphasizing the seriousness of the speaker's life and experiences.

All the girls them know me no joke o

Asserting that the speaker is well-known among girls and not joking.

You know say senior man

Reiterating the speaker's seniority and respect among peers.

Na senior man oh

-

Them know say senior man

-

Na senior man o

-

Uh...

Interjection, possibly indicating a transition or emphasis.

We don tay for studio

Describing the long hours spent in the studio, recording, and hustling.

We dey record everyday

-

Rizla dey burn dey go oh...

-

Senior man na senior man oh

-

We don tay for studio

-

Wey dey shayo everyday

-

Still we dey hustle dey go oh...

-

Senior man na senior man oh oyeahh

Reaffirming the speaker's seniority.

I remember 26 june

Reflecting on past struggles and the speaker's rise to popularity.

When me just dey hustle

-

Just to get one tune

-

Now all the girls want to come through

-

When gidi call dey ma coming in two’s

-

Money fall on you

Expressing readiness to support and share success with a romantic interest.

If you fall on me

-

Anything you do

-

I go do with you

-

Anytime you come

-

I go turn mugu, i go turn mugu for you...

-

You know say

Repeating the theme of the speaker's seniority and recognition.

Senior man na senior man oh

-

Them know say

-

Senior man na senior man oh Ahh...

-

E don tay for studio

Reiterating the dedication to studio work, partying, and hustling.

We dey record every day

-

Rizla dey burn dey go ohh..

-

Senior man na senior man oh

-

We don tay for studio

-

We dey shayo everyday

-

Still we dey hustle dey go oh

-

Senior man na senior man oh

Emphasizing the seniority of the speaker once again.

Give it to me give it to me

Requesting more from a romantic partner, especially in terms of physical intimacy.

Give it to me some more

-

Baby give it to me

-

Wine it for me

-

Give it to me some more...

-

Bad man gimme that thing

Expressing desire from both a male and female perspective.

Bad girl gimme that thing uhhh

-

Bad girl gimme that thing

-

Bad girl gimme that thing

-

You know say

Repeating the acknowledgment of the speaker's seniority.

Senior man na senior man oh

-

Them know say

-

Senior man na senior man oh Ahh...

-

We don tay for studio

Reiterating the routine of studio work, partying, and hustling.

We dey record everyday

-

Rizla dey burn dey go ohh...

-

Senior man na senior man oh

-

We don tay for studio

-

We dey shayo everyday

-

Still we dey hustle dey go oh

-

Senior man na senior man oh

Final affirmation of the speaker's seniority.

Oh yeah yeah

Expressing romantic interest and desire for a partner's love and body.

You know me want your body

-

The way you love me baby

-

The way you love me baby

-

You know me want your body

-

The way you love me baby

-

The way you love me baby

-
The lyrics of this song contain explicit content.
Similar Songs

Comment