SCATTER MY HEAD

Embrace Change: Let Jesus Upgrade Your Life with 'Scatter My Head'
Be the first to rate this song

Lyrics

How far how una dey

Expression of curiosity about the well-being of others

Shebi na una want change the game

Suggesting a desire for a change in the status quo in the music industry

No try to play because oga don finish the game

Warning against playing games as the boss has already completed the game

No upgrading go fit change e oh the software e no need change e oh changing pimping upgrading

Emphasizing that no upgrades can change the software, indicating a need for a different kind of change

No think say you fit

Advising against overestimating one's abilities

Come as you are

Encouraging authenticity and acceptance

Oh yoh yoh

Expressive sound, no specific meaning

Na you wey need the update oh bad as e be, dey come now Jesus go pimp your life

Highlighting the need for a spiritual update and the promise that Jesus will improve one's life

Come as you are

Reiteration of the call to come as you are

Oh yoh yoh

Expressive sound, no specific meaning

Na you wey need the update oh bad as e be, dey come now Jesus go pimp your life

Reiteration of the promise of improvement through Jesus

Ah ah e dey scatter my head ooh eh eh e dey shack my brain

Expressing intense emotions, possibly joy or amazement

Ah ah e dey scatter my head ooh eh eh e dey shack my brain

Reiteration of intense emotions, suggesting overwhelming joy or excitement

The day u do the upgrade you sef you go dey form grace

Suggesting that after an upgrade, one may pretend to be graceful

No think say you don crase na the grace dey make you form crase

Cautioning against thinking one is crazy and attributing it to grace

No upgrading go fit change

Reiterating that upgrades cannot change the software

The software no need change

Emphasizing that the software does not need a change

Changing pimping upgrading

Highlighting the themes of change and improvement

No think say you fit

Advising against overestimating one's abilities

Come as you are

Reiteration of the call to come as you are

Oh yoh yoh na you wey need the update bad as e be dey come now Jesus go pimp your life

Reiteration of the promise of improvement through Jesus

Ah ah e dey scatter my head ooh eh eh e dey shack my brain ah ah e dey scatter my head ooh eh eh e dey shack my brain

Reiteration of intense emotions, suggesting overwhelming joy or excitement

He is the same today forever more He is the porter na we be clay

Affirming the unchanging nature of a higher power (Jesus) and the reference to humanity as clay

Come as you are

Reiteration of the call to come as you are

Oh yoh yoh

Expressive sound, no specific meaning

Na you wey need the update oh bad as e be, dey come now Jesus go pimp your life

Reiteration of the need for a spiritual update and the promise of improvement through Jesus

Come as you are

Reiteration of the call to come as you are

Oh yoh yoh

Expressive sound, no specific meaning

Na you wey need the update oh bad as e be, dey come now Jesus go pimp your life

Reiteration of the promise of improvement through Jesus

Ah ah e dey scatter my head ooh eh eh e dey shack my brain

Reiteration of intense emotions, suggesting overwhelming joy or excitement

Ah ah e dey scatter my head ooh eh eh e dey shack my brain

-
Similar Songs

Comment