Jealousy Jor

Vibe God: Confronting Jealousy with Swagger
Be the first to rate this song

Lyrics

Vibe God dey here so

Vibe God is present

Jealousy jor jor jor oh

Expressing strong emphasis on jealousy

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy

Reiteration of the theme: Jealousy

Say na only me dem dey see

Feeling of being the center of attention

Dem dey pray make i go slow oh

People praying for the speaker to slow down

Anytime i show face

Whenever the speaker appears

Dem go say hey

Others question the speaker's actions

Where you dey go?

Query about the speaker's destination

See that kolo

Reference to being eccentric or crazy

Girls dey call me Oyinbo oh

Girls calling the speaker "Oyinbo" (a term for a white person)

That's why so many girls dey pay oh

Many girls are willing to pay for the speaker

Dem buy me jeans

Girls buying various items for the speaker

Dem buy me shoes

-

Dem buy me brand new car

-

Dem want longthing

Girls desiring intimacy

Cause I sabi sing

Attributing popularity to singing ability

I get e money oh

Emphasis on the speaker's wealth

My money too many

-

All the girls loving me

Recognition of the speaker's charm

Dem dey call me YOUNG KING

Reference to the speaker as a "YOUNG KING"

As I dey kill the show oh

Positive experiences during performances

Na so Dem follow me go oh oh

-

Jealousy Jealousy Jealousy Jealousy Jelousy

Repetition of jealousy and anticipation of criticism

Dem don dey come again oh

-

Dem want to Judge my case oh

Expectation of judgment on the speaker's situation

Jealousy Jealousy Jealousy Jealousy Jelousy

-

Dem don dey talk again oh

Anticipation of negative talk and questioning

Weytin Dem want to say oh? (EJOR)

-

Jealousy jor jor jor oh

Reiteration of intense jealousy

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy jor jor jor oh

Continued expression of jealousy

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy jor jor jor oh

-

Jealousy jor jor jor oh

-

Only you

Questioning one person's accumulation of wealth and lack of generosity

Na dey chop money

-

Why you no dey share

-

Weytin you get?

-

Only you

-

Na dey run the girls

-

You dey ease your stress

-

Yet you no dey care

-

Dem want long-thing

Repetition of attributes related to wealth and popularity

Cause I sabi sing

-

I get e money oh

-

My money too many(EJOR)

-

All the girls loving me

Reiteration of positive experiences and followers

Dem dey call me YOUNG KING

-

As I dey kill the show oh

-

Na so Dem follow me go oh oh

-

Jealousy Jealousy Jealousy Jealousy Jelousy

Anticipation of renewed criticism and talk

Dem don dey come again oh

-

Dem want to Judge my case oh

-

Jealousy Jealousy Jealousy Jealousy Jelousy

-

Dem don dey talk again oh

Questioning the motives behind negative talk

Weytin Dem want to say oh? (EJOR)

-

Jealousy jor jor jor oh (Jor oh Jor oh)

Repetition of the theme of jealousy with diverse references

Jealousy jor jor jor oh (Gbogbo oni se)

-

Jealousy jor jor jor oh (Oil Money)

-

Jealousy jor jor jor oh (Shita)

-

Jealousy jor jor jor oh (Ojuelegba)

-

Jealousy jor jor jor oh (Oh No)

-

Jealousy jor jor jor oh (Too much Money)

-

Jealousy jor jor jor oh

-

Hmmmm hm hm hm hm hmmm (Too much Suppliment)

Humming expressing satisfaction and abundance

Hmm Hmm Hmm hmm hmmm

-

Hm hmm hmm hmm mmm

-

Vibe God dey here so

Reiteration of the presence of a divine vibe

The lyrics of this song contain explicit content.
Similar Songs

Comment