Lyrics
What they sup
Expressing uncertainty or skepticism about something
The money go they come
Money comes and goes
When if e no be money mata
If it's not about money matters
Say d boy no go come
Implies the person won't show up if it's not related to money
And as them want to see me fall
People wishing for the speaker's failure
Forever me I go stand tall
Determined to remain strong despite challenges
When if e no be money mata
If it's not about money matters
Say d boy no go come
Reiteration that the person won't come if it's not about money
Now d money don they come
Money is now coming
Dem they confirm
Confirmation of success and recognition
Confirm dem dey confirm
-Para boi dem dey confirm
-Dem dey confirm dem dey confirm
-Para boi Don dey blow (jatto)
Celebration of success and enjoying the benefits of money
D money don dey come(jatto)
-Now d boi Don dey ball(jatto)
-Emi ni jatto o oooo
-Say d money don dey come(jatto)
-Na d boi Don dey ball o(jatto)
-Emi ni jatto oo
-Ye
Expression of excitement or affirmation
I Don still drop another one
Announcing the release of another music track with a positive vibe
That one ago that one na vibe
-The only thing wey dey my mind
-Money) money na dey for all of my mind
-Shagadi was a ghetto
Reflecting on the speaker's upbringing in the ghetto and aspirations for success
Ghetto raised fine Boy jatto
-My music travel Don go
-Oluwa wen me sef me go blow
-Shagadi was a ghetto
-Ghetto raised fine Boy jatto
-My music travel Don go
-Oluwa wen me sef me go blow
-Para boi Don dey blow (jatto)
Reiteration of the speaker's success and enjoyment of life
D money don dey come(jatto)
-Now d boi Don dey ball(jatto)
-Emi ni jatto o oooo
-Say d money don dey come(jatto)
-Na d boi Don dey ball o(jatto)
-Emi ni jatto oo
-Now d money don they come
Confirmation of the continuous arrival of money and success
Dem they confirm
-Confirm dem dey confirm
-Para boi dem dey confirm
-Dem dey confirm dem dey confirm
-Shagadi was a ghetto
Repeating the speaker's journey from the ghetto to success
Ghetto raised fine Boy jatto
-My music travel Don go
-Oluwa wen me sef me go blow
-Shagadi was a ghetto
-Ghetto raised fine Boy jatto
-My music travel Don go
-Oluwa wen me sef me go blow
-I Don still drop another one
Announcing the release of another music track with a positive vibe and a focus on money
That one ago that one na vibe
-The only thing wey dey my mind
-Money)
-EMI NI JATTO
Self-identification as a successful individual named "Jatto"
Comment