Lyrics
Uh yee
Expression of affirmation or agreement
Oh yeye yeye yeye
Repetition of affirmative expressions
One time boy flykid
Introduction of the artist as Flykid
Ahnnn
Expression of approval or satisfaction
So many thing I dey reason gan
Contemplation of various issues
Obstacles wey no make I focus
Acknowledgment of obstacles causing distraction
Oshey koko make I focus
Gratitude for guidance to focus
Oh yeyeyeye
Repetition of affirmative expressions
Everyday Lori titi gan
Everyday challenges endured
Responsibilities wan dey choke us
Feeling overwhelmed by responsibilities
Oshey koko make I focus
Gratitude for guidance to focus
Oh yeye
Repetition of affirmative expressions
But alhamdulilahi Mo duro Dede
Expressing gratitude to Allah, commitment to endure
But dem think say na lie
Acknowledging skepticism from others
But my prayer be say Kinle mori dele
Praying for divine help and protection
Because people dey die why
Reflecting on the inevitability of death
Why we gaz struggle before we make ham
Questioning the need for struggle
Before we make ham why e gaz to take time
Emphasizing the time required for success
Eleda ma sun make you no dey waste time
Invoking a plea for divine intervention
No dey waste time
Reinforcement of the importance of time
Cos I wan get money make I no dey para
Desire for financial success without worries
Mi o fe gbese rayan kowo Shati gara
Declaring aversion to unnecessary expenses
As I dey tepamoshe make blessings dey shower
Seeking blessings through hard work
And as I don dey okay e no be by power
Acknowledging that success is not solely personal effort
Alhamdulillah
Expressing gratitude to Allah
Talk is cheap so i put in work o
Emphasizing actions over words
Many ideas that didn't work o
Recognition of unsuccessful ideas
But I keep on working
Perseverance despite setbacks
Omo oro me I keep on pushing Nana
Continuous effort and determination
Say dem dey pray male e finish o
Recognition of prayers but with sustained blessings
But the blessings no diminish o
Attributing success to God's grace
Wonti rope kole da but oluwa ni Shola
Trusting in God's guidance
Ahn Ahn
Expression of surprise or disbelief
But alhamdulilahi Mo duro Dede
Expressing gratitude to Allah, commitment to endure
But dem think say na lie
Acknowledging skepticism from others
But my prayer be say Kinle mori dele
Praying for divine help and protection
Because people dey die why
Reflecting on the inevitability of death
Why we gaz struggle before we make ham
Questioning the need for struggle
Before we make ham why e gaz to take time
Emphasizing the time required for success
Eleda ma sun make you no dey waste time
Invoking a plea for divine intervention
No dey waste time
Reinforcement of the importance of time
Cos I wan get money make I no dey para
Desire for financial success without worries
Mi o fe gbese rayan kowo Shati gara
Declaring aversion to unnecessary expenses
As I dey tepamoshe make blessings dey shower
Seeking blessings through hard work
And as I don dey okay e no be by power
Acknowledging that success is not solely personal effort
Alhamdulillah
Expressing gratitude to Allah
Alhamdulillah rabbil alameen
Invocation of thanks to Allah, the Lord of the worlds
You know what I mean
Confirmation of understanding
Ahnn ahnnn
Expression of approval or satisfaction
Comment