Tears for Naija

Reflections on Nigeria's Struggles
Be the first to rate this song

Lyrics

There's too much sadness you know

Expressing the prevalence of sadness.

Everywhere... sadness

Reiterating the pervasiveness of sadness.

Mtcheeeeew

An expression of frustration or dismissal.

Sammy Gyang

Mentioning Sammy Gyang, possibly a reference to someone or something relevant to the artist.

If I prayyyyy

Expressing hope and assurance through prayer that nothing harmful will happen.

Heaven go hear my name o

-

(Heaven go hear my name o)

-

If I prayyyyy

-

Nothing go ever do me o

-

(Nothing go ever do me)

-

If to say na me wey dey bomb blast

Imagining the impact and consequences of being involved in violent activities.

If to say na me wey dey carry gun

-

If to say na me wey dey shoot man

-

I for don tire to dey follow the batallion

-

If to say na me wey dey bomb blast

-

If to say na me wey dey carry gun

-

If to say na me wey dey shoot man

-

I for don tire to dey follow the batallion

-

Hundred and forty eight died in Abuja

Referencing specific incidents of tragedy and expressing personal distress.

Abi na 42 dey carry for Kaduna

-

I say my brother, e dey do me like a mental case

-

Some kain things happening within my state

-

But if you know me

Assuring support and solidarity to a friend in need.

Brother if you know me

-

Brother if you know me

-

You know I got you

-

But if you know me

-

Brother if you know me

-

You go know say I go carry you one day(Its that key you know)

-

Now tell me why you go kidnap my sister eh

Questioning violent actions and their impact on personal and communal levels.

If I do the same make you think am eh

-

If I do the same to a brother like you

-

You know say yawa go gas on another man too

-

Tell me why you go bomb blast the park my Gee

-

Same place my Mama dey stack my fee

-

Same place I dey get my food to feed

-

Brother tell me why you do me like that o

-

E dey pain me E dey pain me

Continued expression of pain and empathy for the collective suffering.

E dey pain me E dey pain me

-

Brother E dey pain me E dey pain me

-

E dey pain all of us o

-

E dey pain everybody eh

-

Once upon a time

Nostalgia for a time when Nigeria was perceived as beautiful and peaceful.

During the days of Jagua

-

O my beautiful naija

-

Naija naija

-

O my beautiful naijaSo so so so sorry

Continuation of the nostalgia and expressing sorrow.

Shey if you boom NEPA we go see light?

Questioning the morality of certain actions, using specific examples.

And if you kill a man does it feel right?

-

A fake soldier come my village in a daylight

-

Spray all the mama dem one by one

-

My beautiful Nigeria

Reflecting on the decline of Nigeria's situation over the years.

Me nor get you no more

-

Me nor get you no more

-

Me nor get you no more

-

Me nor get you no more

-

Me nor get you no more

-

In 1996 you was better than that

-

In 1997 you was better than that

-

In 1998 you was better than that

-

But these days me nor get you no more

-

In 1996 you was better than that

-

In 1997 you was better than that

-

In 1998 you was better than that

-

But these days me nor get you no moreI feel like cry

-

You no suppose to kill Abuja one by one

Expressing disapproval of violence and loss of lives in different regions of Nigeria.

You no suppose to kill Enugu one by one

-

You no suppose to kill Calabar one by one

-

You no suppose to send nobody to a grave

-

Imagine say na you wey dem do that

Imagining the impact of violence on a personal level.

24 shots before you look back

-

Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey pull gat

-

So tell me why did you become like this my Gee

Seeking understanding and truth about the changed state of affairs.

I wanna know the truth so I can apologise for the things I did

-

Oo

Expression of emotion.


Chimo kukuruku

Referencing a time of peace, love, and harmony contrasted with the current situation.

Kukuruku kukuruku

-

I used to know peace love harmony

-

Chimo kukuruku

-

Kukuruku kukuruku

-

If to say na me wey dey bomb blast

Repetition of the consequences of engaging in violent activities and a plea for divine intervention.

If to say na me wey dey carry gun

-

If to say na me wey dey shoot man

-

I for don tire to dey follow the batallion

-

If to say na me wey dey bomb blast

-

If to say na me wey dey carry gun

-

If to say na me wey dey shoot man

-

I for don tire to dey follow the batallion(If I prayyyyy

-

Heaven go hear my name o

Reiteration of the hope and assurance through prayer.

Heaven go hear my name o

-

If I prayyyyy

-

Nothing go ever do me o

-

Nothing go ever do me)

Reiteration of the assurance that nothing harmful will happen.

Similar Songs

Comment