Lyrics
Ahi ahi ahi
A playful expression or sound
I dey feel myself joor
Enjoying and expressing self-confidence
Yeah
A general expression
Aih aih aih ahi ahi
Continuation of playful expression
Onana nana na
Repetition of playful sounds
Onana nana na
-Indomie and egg Christain
Mention of a humorous combination, "Indomie and egg Christian"
Tell me when you go dey tired of the system
Questioning when one will grow tired of the societal system
Wetin you get to give Jah Jah for the things wey Him don do for you?
Asking what one has to offer in gratitude to God
How you want take show am say
Inquiring how to demonstrate gratefulness for God's love
You dey grateful for the love wey Him show to you?
Expressing the need to show appreciation for God's love
God wanna love you
Describing God's desire to love and hold believers close
He wants to keep you close to Him
-God wanna hold you tight
-Feels like a crush on a valentine day
-God wanna love you
-He wants to keep you close to Him
-God wanna hold you tight
-Feels like a crush on a valentine day
-But you be indomie and egg Christain
Questioning the humorous label "Indomie and egg Christian"
You be indomie and egg Christain
-Why you be indomie and egg Christain
-Tell me why you be indomie and egg Christain
-Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
Repetition of questioning the label, suggesting it doesn't fit
Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
-Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
-Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
-God na my father
Affirmation of God as a father
I no want disobey am for this life at all
Commitment to obey God in life
Jesus na my boo boo
Expressing a close relationship with Jesus
I no want am to struggle for my attention at all oo
-Holy Spirit dey with me
Acknowledging the presence of the Holy Spirit
Holy Spirit dey with me
-Emi lo mio
-Holy Spirit dey with me
-Basket ball court
Describing activities and love for prayer and being in God's house
We know the way we dey ball
-Seven to eight
-Eight to nine
-Monday Tuesday Wednesday Thursday
-I love to pray love to stay
-The house of God na where I love to be
Expressing love for being in the house of God
The house of God na place I fit to chill
-Aih aih
Playful sound or expression
That is why him dey bless me oo
Acknowledging blessings and grace
Can't you see grace has found me
-Love gat me
Expressing being captivated by love
Love gat me ooooo
-You be indomie and egg Christain
Repetition of questioning the label "Indomie and egg Christian"
You be indomie and egg Christain
-Why you be indomie and egg Christain
-Tell me why you be indomie and egg Christain
-Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
Continuation of questioning the label, emphasizing its mismatch
Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
-Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
-Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
-Indomie and egg Christain
Reiteration of the humorous label
Indomie and egg Christain
-Indomie and egg
-
Comment