Perfect

Embracing Imperfection: A Song Celebrating Unconditional Love
Be the first to rate this song

Lyrics

Le oh

Expression of contemplation or thoughtfulness

My mama deny you

Mother rejects you

Say you no get womb

Says you can't conceive

But na you I choose

But I choose you

Your friends them dey laugh you

Your friends mock you

And dem dey use you and they catch cruise

They take advantage of you for fun

See I don't care about your past

I disregard your past

I only care about your present

I care about your current self

Cuz no one else is perfect

Because no one is flawless

Hmmm

Expression of thought or hesitation

They say you no go school

They claim you lack education

And you no know book

Say you're uneducated

Say you be fool

They call you foolish

And the boys them dey confuse you

Boys confuse you

Withy juice you open foot

They take advantage of you with drinks and make you vulnerable

See I don't care about your past

I overlook your past

Me I just want deh for your future

I want to be there for your future

Cuz me sef I no perfect hmmm

Because I'm not perfect either

So I go start teach you from ABC

I'll teach you from basics

Till you reach university

Until you reach higher education

Give you everything you need

I'll provide all you need

Girlie do you believe me

Do you believe in me?

Ma girl

My girl

Hmmm

Expression of thought or hesitation

I'll never leave your side

I won't abandon you

I'll never leave your side

-

(Mbelleh mama)

Repeated lines expressing devotion, support, and disregard for others' opinions

The world needs you that is why you are here

-

(Mbelleh mama)

-

And I need you that is why I am here

-

(Mbelleh mama)

-

Don't bother what they say

-

Cuz I don't really care

-

(Mbelleh mama)

-

I always will be there

-

(Mbelleh mama)

-

The world needs you that is why you are here

-

(Mbelleh mama)

-

And I need you that is why I am here

-

(Mbelleh mama)

-

Don't bother what they say

-

Cuz I always will be there

-

(Mbelleh mama)

-

And I don't really care

-

See anytime you land in a trouble

-

(I go fight for you)

-

And even when you no deh around

-

(I go dey pray for you)

-

And when your friends them run leave you

-

(I go stand by you)

-

And even when you feel so lonely

-

(My girlie I will comfort you)

-

So my baby no mind

-

They say bitter thing dem no fine

-

But bitter kola fine

-

So I go call mamy Ngwa ei massa

-

Make ei pull-up with palm wine

-

So make we dance and dine

-

Girl I no dey lie

-

We can go offline

-

Cuz I gatchu baby

-

Ask Godemma

-

So I go start teach you from ABC

-

Till you reach university

-

Give you everything you need

-

Girlie do you believe me

-

Ma girl

-

Hmmm

-

I'll never leave your side

-

I'll never leave your side

-

(Mbelleh mama)

-

The world needs you that is why you are here

-

(Mbelleh mama)

-

And I need you that is why I am here

-

(Mbelleh mama)

-

Don't bother what they say

-

Cuz I don't really care

-

(Mbelleh mama)

-

I always will be there

-

(Mbelleh mama)

-

The world needs you that is why you are here

-

(Mbelleh mama)

-

And I need you that is why I am here

-

(Mbelleh mama)

-

Don't bother what they say

-

Cuz I always will be there

-

(Mbelleh mama)

-

And I don't really care

I don't care what others say

Similar Songs

Comment