Weekenjoyment

Revel in Life's Joys: "Weekenjoyment" by Magixx Unveiled!
Be the first to rate this song

Lyrics

Person wey dan die no fit shake body

Someone who has died cannot dance and celebrate.

Me I get one life and gat to jolly

I have only one life, and I must enjoy it.

Man wey house wife still Dey catchy konji

A man with a wife is still feeling sexual desire.

Aunty silifatu mi o le ku feni body

Aunty Silifatu, I can't die for your body.


You getty money you no fit flex

Having money doesn't guarantee happiness.

Disappointment

Feeling of letdown or frustration.

Politician with big belle

Politicians with big bellies find joy in their position.

na enjoyment

It's all about enjoyment for the politician.

You get body you fit dance

If you have the physique, you can dance.

Disappointment

Feeling of letdown or frustration.

If you carry overload for back

If you carry too much burden, it's like magic.

It's an enchantment when overloaded.


Para, ra roro

Expression of excitement or thrill.

Wa ba mi jojo

Come, let's dance together.

Wa ba mi jojo

-

I no be SIM card but me I get connect

I'm not a SIM card, but I have connections.

If no be money, sey no Dey talk for my ear

If it's not about money, I don't want to hear it.

You no be baller sey them go bounce you for here

If you're not a big spender, you'll be ignored.

You can’t out drip me for here

You can't outshine me in style.

Omo craze gats Dey your head

Being a bit crazy is essential.


You getty money you no fit flex

Having money doesn't guarantee happiness.

Disappointment

Feeling of letdown or frustration.

Politician with big belle

Politicians with big bellies find joy in their position.

na enjoyment

It's all about enjoyment for the politician.

You get body you fit dance

If you have the physique, you can dance.

Disappointment

Feeling of letdown or frustration.

If you carry overload for back

If you carry too much burden, it's like magic.

Na enchantment

It's an enchantment when overloaded.


Para, ra roro

Expression of excitement or thrill.

Wa ba mi jojo

Come, let's dance together.

Wa ba mi jojo

-
Similar Songs

Comment