YOUR BODY

Mesmerizing Celebration of Life and Luxury: 'Your Body' Anthem
Be the first to rate this song

Lyrics

Wey the Salone titi Dem

Referring to the beautiful women from Sierra Leone.

Somalia baby Dem

Mentioning the attractive women from Somalia.

Wey the naija baby Dem yeye yeye

Pointing out the playful nature of Nigerian women.


Body too cute and fine o

Repeated expression of admiration for a woman's cute and fine body.

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Gyal u fine o

-

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Gyal u fine o

-

Gyal take my bankcard spend Money as u want

Encouraging the woman to use the singer's bank card freely.

Money dey flow like river

Describing a lavish lifestyle with abundant money flowing like a river.

See badmind den dey vexx

Acknowledging the presence of jealous people (badmind) who are envious.

Only me en u go dey chill girl come rest pan me chest

Expressing a desire for exclusivity, suggesting only the singer and the woman will spend time together.

We go fly Around the world

Describing a life of luxury, including private jet travel, parties, and intimate moments after shows.

En we go dey use private jet

-

Party en After party we nor get time to dey rest

-

After the show Na After party come make we share my bed

-

My friends in the coredoor all of them with a gyal

Referring to the singer and his friends as "gyalis boys" who treat women with love.

Den call we the gyalis boys cuz we Treat them with much love .

-

Your body too cute and fine o

Reiterating admiration for the woman's cute and fine body.

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Gyal u fine o

-

Your body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Gyal u fine o

-

Baby you go kill this boy today

Expressing the woman's captivating beauty and its impact on the singer.

I wonder if I go go to my place today

Contemplating whether the singer will go to his own place because of the captivating effect of the party.

The party too dey sweet my body today

Highlighting the enjoyable experience of the party on the singer's body.

I say oya na body too cute and fine o

Repeating the acknowledgment of the woman's cute and fine body.

All my money my everything

Expressing the singer's devotion and willingness to provide for the woman, including spending money on her.

Everything i get Na for u

-

Give me your list your everything

-

Too much Money to spend on u

-

All my money my everything

Reiterating the singer's commitment and readiness to fulfill the woman's desires.

Everything i get Na for u

-

Give me your list your everything

-

Too much Money to spend on u

-

Your body too cute and fine o

Final repetition of admiration for the woman's cute and fine body.

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Gyal u fine o

-

Your body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Body too cute and fine o

-

Gyal u fine o

-
Similar Songs

Comment