Lyrics
Yea yea yea
Expression of agreement or affirmation
Good to go
Ready or prepared
Mr Raggamofin woo ooh
Reference to the artist's stage name
Alcohol is sweet
Alcohol is enjoyable
But if you drink am too much na problem
Excessive drinking leads to problems
Aah ya ya yaah
Exclamatory sounds
No go dey do like Kunle
Don't behave like Kunle
Anytime wey he drink he go dey touch woman
Kunle touches women when drunk
He dey cause embarrassment for the family eeyah
His actions embarrass the family
I know say you like woman
Acknowledging someone's attraction to women
So far dem save a wife for a girlfriend
Choosing between a wife or a girlfriend
I stop dey commit fornication
Stopped engaging in fornication
Na real matter ooh
A serious issue
I tell Nkechi say afunrum gi nayan
Conversation with Nkechi about intentions
She say Orezi omo na the mayan
Nkechi acknowledges Orezi's reputation
I say baby shay you go follow me go mayan
Interest in going somewhere with Nkechi
She say show me the money and we no go wanyan
Nkechi wants assurance of financial capability
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Uncertainty about the culprit who took meat from the pot
Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh
-Who carry meat on the cooking pot
-I no know ooh we no know ooh
-I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh
-Who carry meat on the cooking pot ye eeh eh
-I no know ooh we no know ooh
-I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh
-Waka waka baby waka waka waka waka
Describing a woman who seeks opportunities for gain
Waka waka baby eeh waka waka waka waka
-Any where e dey happen she dey for there
-You get money she want her share
-247 she dey hotel
-Ejiro eye girl open ooh she no dey fear
-If fornication too much you go carry gonor
-You no dey use condom you go gety gonor
-No forget HIV dey for igboro
-So take am easy when you dey shout yolo
-Aye nreti eleya mi ooh bo lo fi t'Oluwa sii
Asking for divine guidance and enjoyment
E nje jaiye ori mi ooh e fun mi l'Hennessy
-Yawa dey ooh yawa dey ooh
Reiteration of uncertainty about the meat thief
Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh
-Who carry meat on the cooking pot
-I no know ooh we no know ooh
-I say who thief meat on the cooking pot
-I no know ooh we no know ooh
-Who thief meat on the cooking pot
-I no know ooh we no know ooh
-I say who thief meat on the cooking pot
-I no know ooh
-If lady she no one do
Respect a lady's decision
I beg leave am I beg leave am I beg leave am
Don't coerce or force a woman
No dey force am no dey force am
-And if she agree to open her yash for you
Emphasis on safe sex practices
Make you use condom use condom use condom
-Use condom
-Yawa dey ooh yawa dey ooh
Repeating uncertainty about the meat thief and accusing someone of being a thief
Yawa dey ooh yawa dey ooh
-Who carry meat from the cooking pot eh eh
-Who get it money wey dem see for eden born
-You be thief ooh you be thief
-You be thief ooh you be thief
-
Comment