Don’t Want Luv
Unveiling the Enigma of Pilzy Scott's 'Don't Want Luv'Lyrics
This girl neva know nothing
This girl is unaware of certain things.
She neva know my own
She doesn't know about my situation.
She no know say me I b bad guy
She is unaware that I am a bad guy.
I dey on code oh
I am discreet and keep things to myself.
Me I Dey do my things I like do shina make u know
I do things that I enjoy, and I want you to know that.
This one wey u wan love me
I don't want the love you're offering.
me I no want oh
I am not interested in a romantic relationship.
Ohh oh oh oh oh
Expressing a desire not to make noise or draw attention.
Ohh oh oh oh oh
-Make I no go shout oh oh oh oh
-Cos me I no want o I no want oh
I really don't want it; I am not interested.
I don’t wanna scream
Expressing a reluctance to express emotions loudly.
And if I come Dey scream dem go say I Dey do something ( I Dey do something)
Fear of being judged if emotions are expressed loudly.
U wan follow me run dis shit
Someone wants to join and be part of his life.
Dis girls don’t know my p ( Dey don’t know my p)
Girls are unaware of his problems or issues.
Problem don full for my hand oh
He is facing significant problems or challenges.
Been reasoning a lot
He has been thinking a lot about his situation.
And breakfast I don chop oh
He has already had breakfast and taken care of himself.
And I no want anybody wey go Dey love me and go trust oh
He doesn't want anyone to love and trust him.
I no want o
He is not interested in a romantic relationship.
This girl no know say she put me thing for a long thing(long long long long)
The girl is unaware of the impact she has on him.
Me I Dey for road oh
He is on the road, physically away from her.
I Dey for ikeja along oh(long long long long)
He is in Ikeja along, possibly avoiding a specific situation.
U know d way I do my things my thing is long oh
He emphasizes the length of his actions or lifestyle.
But u want o (u say na love oh)
She still wants him despite his disinterest.
Ohh oh oh oh oh
Reiteration of not wanting to make noise or draw attention.
Ohh oh oh oh oh
-Make I no go shout oh oh oh oh
-Cos Me I no want o I no want oh
Emphasis on his lack of interest in a romantic relationship.
Comment