Standard

Reekado Banks: Embracing Standards in Life
Be the first to rate this song

Lyrics

Standard Standard Standard Standard

Repetition of "Standard" to emphasize a high level of quality or excellence.

Another gbedu wey dey burst brain

Describing a song with an infectious beat that captivates and excites the audience.


We no dey spend on budget

Not constrained by a budget; willing to spend without limitations.

Influential spending

Spending in a way that has a significant impact or influence.

And if I catch you for there

Warning that if caught in a certain situation, consequences will follow.

Omo maa se’leni

Referring to individuals as "Omo maa se'leni," suggesting they will face consequences for their actions.

Awon temi de ti wole

Friends have arrived; people from the same circle.

Connection aiye

Connections in life; networking.

E je ka le won lere

Encouragement to live well and prosper.

E je ka le won lere

-

Omo gutter du’onile

Descriptions of individuals living in challenging conditions; using metaphors like "gutter" and "banana."

Omo gutter d’olona

-

E w’omo t’on ta breadi

-

O ti d’onile ni banana

-

I no dey bend down select

Not compromising standards; having abundant resources and influential connections.

My money plenty

-

I get proper connect

-

Influential spending

-

Everything wey i do is standard

Reiterating high standards in various aspects of life, including cars, relationships, and personal conduct.

Car wey i drive is standard

-

Girl wey i carry standard

-

I no dey ever do sub-standard yo

-

I say you is standard

-

I say me is standard

-

All of my people standard

-

You no dey ever do sub-standard

-

Is about time to hear the verse 2 yeah

Transitioning to verse 2 of the song.

This girl aaah ye

Expressing feelings, readiness for fun, and cruising together.

If you dey feel me

-

Make you no dey kaku ye

-

You ready for the cruise ye

-

Biggy money full for the rebatan

Describing wealth and possessions, mentioning loyalty from associates, and inviting someone to dance.

Gat shoes everything no be lie man

-

We aren’t trip on stand

-

See I get goons wey dey hold me down

-

Oya oya oya you wan select am

-

Baby oya whine to the centre oh

-

Oya give them the lamba oh

-

Altims oya give them instrumental oh

-

Omo gutter du’onile

Similar descriptions as lines 13-16, using metaphors for challenging living conditions.

Omo gutter d’olona

-

E w’omo t’on ta breadi

-

O ti d’onile ni banana

-

I no dey bend down select

Reaffirmation of not compromising standards, having ample money, and influential connections.

My money plenty

-

I get proper connect

-

Influential spending

-

Everything wey I do is standard

Repeating the theme of maintaining high standards in various aspects of life.

Car wey I drive is standard

-

Girl wey I carry standard

-

I no dey ever do sub-standard yo

-

I say you is standard

-

I say me is standard

-

All of my people standard

-

You no dey ever do sub-standard

-

All my people pray dem dey pray for blessing

Expressing a collective prayer for blessings and success for everyone.

All my people pray dem dey pray for blessing

-

K’ori b’awa se make we call on blessing

-

K’ori b’awa se k’a le pe bi Yessy

-

Yea yea say Reeky Standard oh

Calling out individuals and aspects of life as "Standard," including Reeky, Jazzy, manager, and barber.

Jazzy Standard oh

-

My manager is Standard oh

-

My brother Barber Standard oh

-

Hey hey woi woi wohh

-

Woi woi wohh ehh

-

Ahh Ree

Closing expression or exclamation.

Similar Songs

Comment