My Dey

Blessings Unleashed: Embracing Life's Joys and Struggles
Be the first to rate this song

Lyrics

Ma jaiye oni

Do not go away today

No dey stress me on top nothing

Don't bother me about anything

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

I dey my dey I no find person

I am minding my own business

Find person

Search for someone


Bless person

Receive blessings


I geti many desires

I have many desires

Na wetin cause the yawa

That's what caused the problem

Even agbada no fight with designers

Even traditional attire can't compete with designers

E get em space for the garage

It has its own space in the garage

See omoh I go cut my clothes to fit my size

I will tailor my clothes to fit my size

Make you no dey put pressure for my side

Don't put pressure on me

Prayer and the hustle dey go side by side

Prayer and hard work go together

Farabale e go reach your time oh

Be patient, your time will come


Ma jaiye oni

Do not go away today

No dey stress me on top nothing

Don't bother me about anything

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

I dey my dey I no find person

I am minding my own business

Ma jaiye oni

Do not go away today

No dey stress me on top nothing

Don't bother me about anything

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

I dey my dey I no find person

I am minding my own business

Find person

Search for someone


Jaiye Oni

Receive blessings

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

Ma jaiye oni

Do not go away today

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?


Chai Jehovah

Oh, Jehovah

If the matter hard call Jehovah

If the situation is tough, call on Jehovah

Me I no want any jangilover

I don't want any deceitful lover

All of my enemies e passing over

All my enemies will pass over

Chai Jehova

Oh, Jehovah

If the matter hard call jehova

If the situation is tough, call on Jehovah

Me I no want any jangilover

I don't want any deceitful lover

All of my enemies e passing over

All my enemies will pass over

See omoh I go cut my clothes to fit my size

I will tailor my clothes to fit my size

Make you no dey put pressure for my side

Don't put pressure on me

Prayer and the hustle dey go side by side

Prayer and hard work go together

Farabale omoh e go reach your time oh

Be patient, your time will come


Ma jaiye oni

Do not go away today

No dey stress me on top nothing

Don't bother me about anything

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

I dey my dey I no find person

I am minding my own business

Ma jaiye oni

Do not go away today

No dey stress me on top nothing

Don't bother me about anything

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

I dey my dey I no find person

I am minding my own business

Find person

Search for someone


Jaiye Oni

Receive blessings

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses a person?

Ma jaiye oni

Do not go away today

Shey na God wey dey bless person

Is it not God who blesses

Similar Songs

Comment