Nothing

Hustle Anthem: Nothing - Reminisce, Vector, SoJay
Be the first to rate this song

Lyrics

I dey get my hustle everyday non stop o

I consistently engage in my daily hustle without any breaks.

All our doings are lowkey

Our actions and activities are discreet or private.

Baba no go ever let us fall o

We trust that God will never let us fail.

Wetin remain na to jeun soke

What's left is to enjoy and elevate ourselves.


Now we dey hustle everyday non stop o

Reiteration of the commitment to consistent and low-key hustling with trust in divine support.

All our doings are lowkey

-

Baba no go ever let us fall o

-

Wetin remain na to jeun soke

-

Like it's nothing omo it's nothing

Emphasizing that achieving success feels effortless or like "nothing."

Its nothing omo it's nothing

-

Its nothing omo it's nothing

-

Its nothing omo it's nothing aahh

-

Mo n mule duro bi pe mo n gba four

Describing the artist's resilience and versatility, drawing parallels to notable figures.

Ni anambra won n pe mi ni mazi Okafor

-

E si ma resign bi Vincent Ogbulafor

-

Very versatile cos my oil na castor

-

Awon Shinana ma n kuro ni ile ni past four

Narrating experiences of overcoming challenges and referencing a series of events like a movie.

Bi eni pe won se se night vigil pelu pastor

-

Prey on dis nigga like I'm a raptor

-

Season film ni ise yi my Nigga o shi de part four

-

O ti pe gan maami say no be today

Acknowledging experience and expertise, warning other rappers, and referencing geographical locations.

Ti mo ti ko koboko bo awon rapper yi sose

-

Titi de kebbi de bauchi de Gombe

-

Omo onile ni ibile file Danjuma Goje

-

Total silence ti Ibile ba walk by

Highlighting silence in the artist's hometown and asserting confidence in their skills and success.

Le ko korin mo warn nigga I'm not bi

-

Mo se ko wo New castle mi no Mc pie

-

Ko se base definitely no we trap right

-

I dey get my hustle everyday non stop o

Reiteration of the dedication to hustling and trust in divine protection.

All our doings are lowkey

-

Baba no go ever let us fall o

-

Wetin remain na to jeun soke

-

Now we dey hustle everyday non stop o

Continued commitment to consistent and low-key hustling with trust in divine support.

All our doings are lowkey

-

Baba no go ever let us fall o

-

Wetin remain na to jeun soke

-

Like it's nothing omo it's nothing

Repeating the theme of achieving success effortlessly or like "nothing."

Its nothing omo it's nothing

-

Its nothing omo it's nothing

-

Its nothing omo it's nothing aahh

-

Look, nobody be your bestfriend

Advising caution in relationships and the hustle, emphasizing self-reliance and vigilance.

You should trust nobody believe nobody

-

In d hustle you should see nobody

-

Fear nobody cos nobody is ahead

-

Dont become a nobody

Warning against becoming insignificant, possibly through failure or betrayal.

That could mean that you're deeeaaad

-

I be heavy in d hustle my padi see my hustle my padi

Detailing the artist's dedication to the hustle, cautioning against attracting negative attention.

Bench press push up building my muscle my padi

-

So ti gbo pe elemi lo le roku my padi

-

Because this pussy nigga no go mind fuck you my padi

-

And d groupies too dem go like take in your box

-

So many yellow shorty in d street na million rush

-

You attract a lot of attention when you show your wealth

-

Dont let d enemy see pray to God for stealth

Encouraging discretion in dealing with enemies, advocating prayer for protection, and staying humble.

Make money keep it real you know man falls

-

Aye o feni foro for example

-

When you swing on d high o le jabo

-

So swing on d low like rambo

-

No be say funny boy rude owo iru owo iyo

Emphasizing the importance of genuine wealth and success, contrasting with superficial appearances.

Iyo no get rozay, salt no get rozay

-

E get dead thing turn big pay, you feel me (Hustle)

-

I dey get my hustle everyday non stop o

Reiteration of the commitment to consistent and low-key hustling with trust in divine support.

All our doings are lowkey

-

Baba no go ever let us fall o

-

Wetin remain na to jeun soke

-

Now we dey hustle everyday non stop o

Continued commitment to consistent and low-key hustling with trust in divine support.

All our doings are lowkey

-

Baba no go ever let us fall o

-

Wetin remain na to jeun soke

-

Like it's nothing omo it's nothing

Repeating the theme of achieving success effortlessly or like "nothing."

Its nothing, omo it's nothing

-

Its nothing omo it's nothing

-

Its nothing omo it's nothing aahh

-
The lyrics of this song contain explicit content.
Similar Songs

Comment