Mama

Unconditional Love: Riithem's Ode to Mama's Sacrifice
Be the first to rate this song

Lyrics

They called me riithem....

They referred to me as Riithem...


Mama mi toh sure, mama to rewa o

Mama, I'm sure, Mama is a jewel

Mama mi I go love you forever

Mama, I will love you forever

Say whenever it's raining i dey under your umbrella

Saying whenever it's raining, I'm under your protection

Say mama e go pain me if I no be your provider

Saying Mama, it would hurt me if I'm not your provider

Cause e no easy to dey take care of me

Because it's not easy to take care of me

You always Dey for me, it is you that I see

You're always there for me, and you are the one I see

You Dey pray for me, you're always there for me...

You pray for me, always supporting me

Inna the rain and the sunny weather

In both rainy and sunny weather

Na your love wey they give me ginger

It's your love that gives me motivation


Make una help me to thank my mama o

Please, help me thank my mother

Oluwa protect my mama o

God, protect my mother

I don't wanna loose you mama o

I don't want to lose you, Mama

Mama o, mama o

Mama

I really wanna flex my mama o

I really want to enjoy with my Mama

I just want the best for mama o

I just want the best for Mama

Oluwa protect my mama o

God, protect my mother

Mama o, mama o

Mama


This feeling that I'm feeling when I think about you mama

This feeling I have when I think about you, Mama

I no fit just explain (Me I no fit explain o)

I can't just explain this feeling

I no fit to chop if my mama no chop

I can't eat if my Mama hasn't eaten

I Dey calm down when she bami soro

I stay calm when she talks to me

Make Baba God just Dey lift me high

May God continue to elevate me

Cause e no easy to Dey take care of me

Because it's not easy for her to take care of me

You always Dey for me, It is you that I see

Always there for me, and you are the one I see

You Dey pray for me, you're always there for me

You pray for me, always supporting me

Inna the rain and the sunny weather

In both rainy and sunny weather

Na your love way they give me ginger

It's your love that gives me motivation


Make una help me to thank my mama o

Please, help me thank my mother

Oluwa protect my mama o

God, protect my mother

I don't wanna loose you mama o

I don't want to lose you, Mama

Mama o, mama o

Mama

I really wanna flex my mama o

I really want to enjoy with my Mama

I just want the best for mama o

I just want the best for Mama

Oluwa protect my mama o

God, protect my mother

Mama o, mama o

Mama

Similar Songs

Comment