Trust Issues

Guarding Trust: Sidney Runthings' Powerful Reflection on Betrayal and Resilience
Be the first to rate this song

Lyrics

Lord protect me from the people that i trust

Expresses a plea for divine protection from those the artist trusts.

I can't read mind dem fit dey pray make i fall

Suspects that people may be praying for the artist's downfall, emphasizing the inability to read minds.

I dey online just dey check different blogs

Artist spends time online, checking various blogs for information or insights.

Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

Observes something distressing online, leading to tears.

Lord protect me from the people that i trust

Reiterates the plea for divine protection and the challenges faced from trusted individuals.

I can't read mind dem fit dey pray make i fall

-

I dey online just dey check different blogs

-

Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

-

Don't smile at me if your intention non dey genuine

Warns against fake smiles and urges genuine intentions from others.

If i smell the hate i non go show up for your venue

If hatred is sensed, the artist won't attend events.

I have to keep myself safe and focus on my revenue

Stresses the need for self-preservation and focus on financial success.

Money bring so many enemies yes i always knew

Acknowledges the presence of enemies attracted by wealth.

Na make i dey stay for my lane

Chooses to stay in one's lane to avoid unnecessary issues.

Dem dey look for who to blame

Others are quick to find someone to blame.

Hating on each other wonder what there is to gain

Observes mutual hatred without understanding the gain.

Depression everywhere because the world is filled with pain

Notes the prevalence of depression due to a painful world.

My word na my bond I'm the realist in the game

Declares honesty and realism in the game.

So i say, together we non go fail

Expresses optimism that, together, they won't fail.

I asked for help they never gave

Reflects on past unfulfilled requests for help.

I'm hustling everyday just to put myself for the right place

Hustles daily to secure a better position and put food on the table.

Just trying to figure out a way to put food on my plate

-

Negativity nigga is depressing give me a break

Negativity is depressing; requests a break from it.

They non want make i enjoy they wanna see me catching case

Others want to see the artist face legal issues; emphasizes finding one's path without harming others.

No need to step on someone before you fit find your way

-

I just dey do my own thing you can also do the same

Advocates for doing one's thing and allowing others to do the same.

Few people in my cycle want to see me fade away

Some in the artist's circle want to witness their downfall.

Lord protect me from the people that i trust

Repeats the plea for divine protection and the impact of trust issues.

I can't read mind dem fit dey pray make i fall

-

I dey online just dey check different blogs

-

Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

-

Lord protect me from the people that i trust

-

I can't read mind dem fit dey pray make i fall

-

I dey online just dey check different blogs

-

Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

-

Don't really care who's making more hit or who's better than me

Expresses indifference to others' success as long as the artist is earning.

As long as i am getting paid the money is going and coming in

Grateful for supporters contributing positively to the artist's life.

Double heart for my supporters thank you for believing me

Positive energy from supporters enhances the artist's performance.

Your positive energy they bring out the best in me

Expresses gratitude for supporters who bring out the best in the artist.

Found myself waking up at night just to have a smoke

Finds solace in smoking during sleepless nights, contemplating global recognition.

Wetin i dey think na how my name go take go round the globe

Reflects on the therapeutic nature of music and the financial rewards from investing in talent.

Music na one thing when they help us heal soul

Notes being a public enemy before entering the rap game.

I invested in my talent now the cash they flow

Emphasizes the rarity of the artist's style without duplicates.

Be public enemy way before the rap game

People don't always get along with the artist, and trust is hard to rebuild.

Do people get along with me every time no way

-

E go take a miracle for me to trust someone again

It would take a miracle for the artist to trust someone again.

My style dey different e non get any duplicate

Asserts the uniqueness of the artist's style.

I know you think you mean well but me i non go fit lose guard

Requests honesty to maintain a lasting relationship.

So be honest with me so that me and you go last

-

Na me be the real definition of a real nigga

Claims to embody the real definition of a genuine person.

People when they act too friendly na them i dey fear pass

Fears overly friendly people and prefers caution.

Lord protect me from the people that i trust

Reiterates the plea for divine protection and the impact of trust issues.

I can't read mind dem fit dey pray make i fall

-

I dey online just dey check different blogs

-

Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

-

Lord protect me from the people that i trust

-

I can't read mind dem fit dey pray make i fall

-

I dey online just dey check different blogs

-

Wetin i dey see right now just dey make my tear drop

-
Similar Songs

Comment