Never

Unleashing Inner Power: Stoozi's 'Never' Anthem
Be the first to rate this song

Lyrics

Me ah no dey look uchay for face

The speaker doesn't judge based on appearance

Jeje me ah dey for mah base

The speaker prefers a calm and relaxed atmosphere

Tho na money I dey chase

Though focused on money, they face difficulties

But eruku yapa no be beans

Life's challenges are not easy

Omokomo toba loun ni craze

People who are too materialistic may go crazy

Gbogbo weyre e lama erase

All craziness will eventually be erased

We be like Usain Bolt for this race

They're fast in their pursuits like Usain Bolt

So no be fool my mama raise

The speaker's upbringing was not foolish

We no send anybody

They don't care about anyone

Ah phor fun anybody

They're not afraid of anyone

Shock anybody

They're capable of shocking others

Oko oro fun anybody

They're willing to share wisdom with anyone

If dem feel am for body Dem go sabi somebody

If someone experiences it, they'll spread the news

Shon phor ni shon moni boya make dem commot body

Ready to confront anyone verbally or financially

Awa omo kan biti billionu kan

They're unique, not like a billion others

Eyi Omoh kan biti one okan

They're unlike the average person

Ele San lori gan Emi gan ti San skull

They're exceptional and resilient

And nobody fit handle my inner skosko

They have an inner strength others can't handle

Una no fit para for here (Never)

Repeated chorus emphasizing not being intimidated or challenged

You nogo wan try am (Never)

-

Carpenter yiole feyin yoso (Never)

-

Foga yiole fenu por tyre (Never)

-

Una no fit para for here (Never)

-

You nogo wan try am (Never)

-

Carpenter yiole feyin yoso (Never)

-

Foga yiole fenu por tyre (Never)

-

Awa ni omo kan bi population country

They're as unique as a country's population

Koseni tomabesi talor Scott free

No one can escape consequences like Scott free

If Tiger dey para shonbi Rott ni

Even a fierce creature like a tiger shouldn't cross boundaries

Make una nogo pass una boundary

Advice to not cross their limits

Wo No go near am, cuz you go hear am

Warning against getting too close due to potential consequences

And if you hear am you nogo fit bear am

-

Paraporo nobody wey fit near am

-

Na double gobe for pikin wey no fear am

-

Omoh No be ment I just dey vex

The speaker is not pretending; they're genuinely upset

I just dey para make dem know say I no dense

Asserting their anger to be understood

No be threat Shey you go bet

It's not a bluff; they're serious

Back to back una papa nogo rest

Confidently asserting dominance

Una rat no fit bully my cow

Stating their superiority over any challenge or adversary

Baba thiago okin Shey egbe saka o

-

Even your boss go bow

-

Enter the place let them know we be Baba o

-

Una no fit para for here (Never)

Repeated chorus emphasizing not being intimidated or challenged

You nogo wan try am (Never)

-

Carpenter yiole feyin yoso (Never)

-

Foga yiole fenu por tyre (Never)

-

Una no fit para for here (Never)

-

You nogo wan try am (Never)

-

Carpenter yiole feyin yoso Never)

-

Foga yiole fenu por tyre (Never)

-
Similar Songs

Comment