Who Born The Maga

Unveiling the Triumph: Who Born The Maga by Wande Coal
Be the first to rate this song

Lyrics

Mo ni

Expression of affirmation or agreement


Efimile e jen jeun soke

Encouragement to enjoy life and its pleasures

Anti boda e jea jeun soke

-

Baba mama e jea jeun soke

-

Gbogboyin e jowo e jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke, soke

-

As God don change my water to wine

Reference to positive transformation and success

You wan come change am back to water

-

Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?

-

For your mind now I don turn to butter

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

Rhetorical questions questioning who is responsible for being deceived (maga)

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

-

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

-

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke, soke)

-

Na who born the maga?

-

Why you come dey find wetin no find you?

Addressing someone who interferes in matters that do not concern them

You put your mouth for wetin no concern you

-

You be Arsenal omo I be Man U

-

You con dey vex because we dey outshine you, ay

-

I don't want to harm you

Expressing confidence, warning against provocation, and maintaining a clear perspective

No be threaten na the truth I dey yarn you

-

Before my fans go gather off handle you

-

You go think say na molue jam you, ay

-

Omo I no dey fear you

-

You wanna cross my path, I double dare you

-

Always in front but see you in my rear view

-

No dey worry 'cause I always got a clear view

-

Like a lion I'ma tame you

Using metaphors to convey control and discipline

Like a dog I'ma train you

-

And if you misbehave I'ma chain you

-

And if I chain you na wetin you go do

-

As God don change my water to wine

Reiteration of positive transformation and resilience

You wan come change am back to water

-

Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?

-

For your mind now I don turn to butter

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

Repetition of rhetorical questions regarding the origin of deception (maga)

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

-

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

-

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke, soke)

-

Na who born the maga?

-

Babylon wan stop me but me keep on keeping it

Fighting against external obstacles, maintaining confidence, and emphasizing rhythm and style

keep on keeping it on, yes, believe it (music sweet, yeah)

-

I will leave you now in damn shock, believe it

-

Swagger like a Rasta man

-

And there's no deceiving it (ay)

-

The reason is kill 'em with the rhythm

-

and we leavin' them no witnesses

-

Money green, so mi money need for the citizens

Describing the color of money and possibly distancing from negativity

Back off from sunlight

-

Back off from sunlight

-

Back off from sunlight (yeah)

-

As God don change my water to wine

Reiteration of positive transformation and resilience

You wan come change am back to water

-

Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?

-

For your mind now I don turn to butter

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

Continuation of rhetorical questions regarding the origin of deception (maga)

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

-

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)

-

Na who born the maga?

-

Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke, soke)

-

Na who born the maga?

-

Efimile e jen jeun soke

Repetition of encouragement to enjoy life and its pleasures

Anti boda e jea jeun soke

-

Baba mama e jea jeun soke

-

Gbogboyin e jowo e jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke

-

E jea jeun soke, jea jeun soke, soke

-
Similar Songs

Comment