No Go Give Up

Unyielding Spirit: Yong Surf's Resilience in No Go Give Up
Be the first to rate this song

Lyrics

Hmm

The singer expresses a thoughtful sound (Hmm).

Ooh oh

An exclamation expressing emotion (Ooh oh).

Only one life wey i get

The singer acknowledges having only one life.

So why you don't like me

Questioning why someone dislikes the singer.

Why you no want make I flex my life

Asking why someone doesn't want the singer to enjoy life.

Why you no like when I'm looking nice

Questioning why someone dislikes the singer's good appearance.

Nawa oo

An expression of surprise or dismay (Nawa oo).

Only one God wey I get o

Acknowledging the singer's belief in one God.

Only one shot wey i get to shoot

Having only one opportunity to succeed.

Only one ice on my neck o

Referring to a piece of jewelry (ice) on the singer's neck.

But so many people dey vex oo

Noting that many people are envious or upset with the singer.

Sey if I give up today eh

If the singer gives up today, the effort is in vain.

Then my hustle is in vain

The singer emphasizes the importance of persistence in their hustle.

But I get bills to pay

The singer has bills to pay, indicating financial responsibilities.

So I go keep getting paid

Determined to continue working and earning.

I no go give up today

Commitment not to give up today.

Because I get things to say

The singer has important things to express.

If I go home today

If the singer goes home today, what will happen to their mother?

Kedu ife nga akolu mummy oo

Expressing concern about the well-being of the singer's mother.

Not today, sey we no go give up today

Reaffirmation that they won't give up today.

God no go shame us today

Belief that God will not disappoint them today.

For this kind level we dey

Expressing a high level of achievement or success.

Sey we no go leave here today

Commitment not to leave the current situation today.

Sey we go dey shano wole

Planning to dance and enjoy the moment.

Many girls wey dey here today

Many girls are present today.

Baby no want leave me today eh

A particular girl doesn't want to leave the singer today.

So me I no go leave am

The singer won't leave the girl either.

Many girls wey my eyes don see

The singer has seen many girls.

Many plates wey my tongue don lick

The singer has experienced various pleasures.

Many places my song don reach

The singer's music has reached many places.

2021 my turn don reach

Indicating the singer's turn for success in 2021.

Padi mi just remember what I said

A friend is reminded of something important.

I want make my name dey ring a bell

The singer wants their name to become famous.

I want make you just dey use your head

Encouraging others to think wisely and not be dull.

Make you no go come dey dull for here

Advising against being slow or unresponsive.

Nami dey give them the vibes

The singer provides energetic vibes.

They want to copy my style

Others want to imitate the singer's style.

They eager to make me feel bad

People are eager to make the singer feel bad.

Hmm I look at them and I laugh hmm

The singer laughs at those trying to bother them.

They want to worry my life

Others want to disrupt the singer's life.

Fame or shame, shame on you o

Expressing disapproval for those bringing shame.

You just dey talk you no go do o

Criticizing those who only talk without taking action.

I do my own comot body oo

The singer overcomes challenges and moves forward.

Not today, sey we no go give up today

Reiteration of the determination not to give up today.

God no go shame us today

Belief that God will bring success today.

For this kind level we dey

Highlighting the high level of achievement or success.

Sey we no go leave here today

Commitment not to leave the current situation today.

Sey we go dey shano wole

Planning to dance and enjoy the moment.

Many girls wey dey here today

Many girls are present today.

Baby no want leave me today eh

A particular girl doesn't want to leave the singer today.

So me I no go leave am

The singer won't leave the girl either.

They go love me love me

Expectation that people will love the singer.

Similar Songs

Comment