Load My Account
Elevate My Fortune: Joshua Adere's Plea to EledumareLyrics
Joshua Adere
Introduction: Mentioning the artist's name, Joshua Adere.
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Repetitive expression of excitement or affirmation.
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
-Eledumare load my account
Request to God (Eledumare) to increase the funds in the speaker's account.
I no fit dey like this oo yeah
Expressing dissatisfaction with the current financial situation.
Person suppose to chop
Stating that a person should enjoy life based on their abilities.
With wetin he Sabi oo
Emphasizing that one should enjoy life with their skills or resources.
I know Say you dey see my heart
Acknowledging that God sees the speaker's heart.
God I no kill person oh yeah
Asserting that the speaker has not caused harm to anyone.
All I want from you baba make you bless me oh
Desire for blessings from God to positively impact the lives of others.
Bless me ooo
-Bless me ehhh ahhh ehh
-I want to touch the life of the people around me ehhh ahhh ehh
-Give me money some things no suppose dey
Request for financial prosperity, expressing that certain difficulties should not exist.
Stress me ehhh ahhh ehh
Expressing a desire to be free from stress.
Make e sure for me oo ehhh ahhh ehh
Request for assurance of success.
How man go dey work and work
Expressing frustration about working without receiving adequate payment.
And still no get e pay
-Dem say make I wait for my time but time no dey again
-E Don tay I don dey grind my guy
Stating a long history of hard work and determination.
I swear no be today
-And after all the hustle
Commitment to success and rejection of failure.
God forbid say I go fail
-I know Say no be by power
Acknowledging that success is not solely based on personal power.
So mo so loba oluwa
Expressing dependence on God (Oluwa).
Baba fumini Raba
Prayer for financial abundance.
Otipe ti MO gbadura
-Eledumare load my account
Repetition of the request for increased funds in the speaker's account.
I no fit dey like this oo yeah
-Person suppose to chop
Reiteration that individuals should enjoy life based on their abilities.
With wetin he Sabi oo
-I know Say you dey see my heart
Reaffirmation that God sees the speaker's heart.
God I no kill person oh yeah
Reassurance that the speaker has not caused harm to anyone.
All I want from you baba make you bless me oh
Continued desire for blessings to positively impact others.
Bless me ooo
-Bless me ehhh ahhh ehh
-I want to touch the life of the people around me ehhh ahhh ehh
-Give me money some things no suppose dey
Request for financial prosperity, emphasizing the absence of certain difficulties.
Stress me ehhh ahhh ehh
Desire to be free from stress reiterated.
Make e sure for me oo ehhh ahhh ehh
Continued request for assurance of success.
Baba I know Say you dey see Me oo yeah
Acknowledgment of God's presence and a plea for continuous support.
And you no go leave me go
-You dey with me till this audio money go turn to video
-Abeg e show for my case
Plea for visible success before facing challenges.
Before the struggle go show for my face
-Lift me from the stage wey I dey
Desire to rise above current circumstances, away from enemies.
Until my enemies no fit see my face
-Eledumare load my account
Repetition of the chorus, emphasizing the plea for financial blessings and success.
I no fit dey like this oo yeah
-Person suppose to chop
-With wetin he Sabi oo
-I know Say you dey see my heart
-God I no kill person oh yeah
-All I want from you baba make you bless me oh
-Bless me ooo
-Bless me ehhh ahhh ehh
-I want to touch the life of the people around me ehhh ahhh ehh
-Give me money some things no suppose dey
-Stress me ehhh ahhh ehh
-Make e sure for me oo ehhh ahhh ehh
Final plea for assurance of success and financial security.
Comment