Jeje
Navigating Life's Journey: Oga Network's 'Jeje' UnraveledLyrics
Oga network on this
Oga Network is presenting this.
Town crier have come ehhh
Someone announcing information has arrived.
Ehhe ehe ehhe ehe eheeh
Expressing sounds or a melody.
Aeroplane think say him na bird
An airplane mistakenly believes it's a bird until it lands because the airport is closed.
Until airport close
Highlighting that without an airport, the airplane can't function.
No mosquito in heaven
An analogy suggesting unexpected limitations exist even in seemingly perfect places (like heaven).
Na Wetin them tell me
Referencing received information.
Nor be say them go
Not that there isn't someone there, but they might not have connections.
Or they get person there oo
Even if someone is there, they might not be influential.
Na still hear them hear
Continuing to hear things from those places.
E don tay when we learn out lesson who teach us na street
Lessons learned from real-life experiences on the streets.
E don tay when we know where flesh Dey for head of fish
Understanding where valuable information or opportunities are located.
I nor Dey do for you - you
Not doing something for someone.
I nor come impress you - you
Not aiming to impress anyone.
Pressure from you - you
Feeling pressured by someone.
Say na who be you - you
Questioning someone's identity or importance.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Choosing to live calmly and peacefully.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Continuing to live in a peaceful manner.
Where need run I run am
Dealing with situations calmly.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Living peacefully even when facing challenges.
Where need trek i trek am
Handling difficult situations without rushing.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Continuing to navigate challenges calmly.
Sugarcane don Dey bitter for here o
An illustration that something sweet has turned bitter.
One thousand ways to become rich
Many paths to achieve wealth.
Na traffic I buy am
Obtaining something through a chaotic or uncertain means.
Na poor man Dey sell am
Highlighting the irony that the wealthy may not be the ones who actually sell certain items.
My friends na is how to own a car
The focus of friends on owning a car.
E don Dey trek since then born am
Someone has been walking for a long time but still doesn't own a car.
He still don't own a car
Despite the desire, ownership hasn't been achieved.
How to own a car nor get car
Explaining the irony of not having a car despite the focus on owning one.
I nor wan hurry talk am ooo
A reluctance to speak hurriedly.
You need take time hear am oo
Encouraging patience in listening.
Cus if heavy rain fall
Warning about the impact of impatience.
Ground go must feel am oo
Stressing the consequences of impulsive actions.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Choosing to live calmly and peacefully.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Continuing to live in a peaceful manner.
Where need run I run am
Dealing with situations calmly.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Living peacefully even when facing challenges.
Where need trek i trek am
Handling difficult situations without rushing.
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Continuing to navigate challenges calmly.
Comment