Abeg

Embrace Life's Journey: Wizzy P's 'Abeg' Inspires Resilience and Positivity
Be the first to rate this song

Lyrics

praseh, ya know aah,

Praise, you know

na so the ting go.na so the ting go.Bizy eeh.

That's how things go, that's how things go. Bizy, yeah.

be living my life at my best

Living my life at my best

now yeah.i no dey like pressure.

Now, yeah. I don't like pressure.

what would be, would be oh

What will be, will be

I no dey like give up.

I don't like to give up.

many pray for better life,mehn am step

Many pray for a better life, I'm stepping ahead.

ahead.

i no dey worry.i no dey worry my brother.

I don't worry, I don't worry, my brother.

get life. get a life o. all this worries no solve nothing brother.

Get a life. All these worries don't solve anything, brother.

get life. get a life o. all this worries no solve nothing sister eh.

Get a life. All these worries don't solve anything, sister, yeah.

I don carry my cross o.E be me wey get

I've carried my cross. It's me who has the cross.

cross o.

I no go stop for nothing.i no go stop for nothing o.

I won't stop for anything. I won't stop for anything, yeah.

( Abeg Abeg, if your head dey hot abegi

(Please, please, if your head is hot, please stay in your lane. Don't go crazy, don't collide with craziness. I swear it's not good. It's not good, yeah.)

dey your lane. make you no go carry craze. come jam craze.iswear E no good. E no dey

good o'yeah.

(It's not good, yeah. Hmm, hmm. I swear it's not good, yeah.)

good o'yeah.

E no dey good o'yeah. hmm hmm

-

iswear E no dey good o'yeah)

-

All man get em own day, if you dey Hussle fit to be your own day.

All individuals have their own day. If you hustle, it could be your own day.

I don try, some time that should mean nothing.

I have tried; sometimes that should mean nothing.

if you dey Hussle one day fit to be your own day.

If you hustle, one day it could be your own day.

i no dey worry.i no dey worry my brother.

I don't worry, I don't worry, my brother.

get life. get a life o. all this worries no solve nothing brother.

Get a life. All these worries don't solve anything, brother.

get life. get a life o. all this worries no solve nothing sister eh.

Get a life. All these worries don't solve anything, sister, yeah.

I don carry my cross o.o yeah yeah yeah, E be me wey get

I've carried my cross, yeah, yeah, yeah. It's me who has the cross.

cross o.

I no go stop for nothing.i no go stop for nothing o.

I won't stop for anything. I won't stop for anything, yeah.

Similar Songs

Comment